POPNABLE nigeria nigeria

  • Oju-iwe akọọkan
  • Radio Hits 2024
  • Radio Popnable
  • Forukọsilẹ
  • Wo ile
  • Iwari
    • Iwari
    • Awọn Orin
    • Awọn Oṣere Orin
  • Awọn Aworan Orin
    • Awọn Aworan Orin
    • Gbona 100 Songs - Daily
    • Top 100 Songs - Daily
    • Top 40 Awọn Orin
  • Oju-iwe akọọkan
  • nigeria
  • Awọn orin
  • Julie
  • Lyrics Ati Ogbufọ

Lyrics Ati Ogbufọ - Julie

— kọrin nipasẹ L.a.x

"Julie" orin ati awọn itumọ. Ṣawari ẹniti o kọ orin yii. Wa tani o nse ati oludari fidio orin yii. "Julie" olupilẹṣẹ, awọn orin, iṣeto, awọn iru ẹrọ ṣiṣanwọle, ati bẹbẹ lọ. "Julie" jẹ orin ti a ṣe lori english. "Julie" jẹ orin nipasẹ L.a.x
  • Oju-iwe akọọkan
  • lyrics ati ogbufọ
  • orin shatti
  • awọn iṣiro
  • dukia
  • ra orin naa
Julie Fidio Orin
Download New Songs

Listen & stream

×

Wo lori Youtube

×
Fidio
Julie
Orilẹ-ede


 Nigeria Nigeria
Fi kun
01/01/1970
Iroyin
[Ko orin jẹmọ ] [Fi Jẹmọ olorin] [Yọ Oṣere ti o sopọ mọ] [Fi Lyrics] [Ṣafikun Itumọ Lyrics]

"Julie" Awọn orin kikọ

"Julie" ni awọn orin ni ede english.
"Julie" Itumo wa lati english ede ati pe ko ṣe iyipada lọwọlọwọ si itumọ Gẹẹsi.

Listen to the album “Nobody Like Zaza". Out Now!
Stream:


#LAX #NobodyLikeZaza #EMPIRE

Julie
…….
Ayama o , omaeama you don really spoil
Man otela o
The thing you do e dey give me joy
Chukwu ekwela o
Make devil no make you leave the boy
Olera o
The hole in my heart you fill a void

Julie….
I dey toss d gongo niye
She be screaming oooweee
She dey beg me make i step down slowly
I dey throttle the engine the engine nearly suuweee
Suuweeee

How far na, how far na , how far na , how far na
I cover myself with nafana, nafana, nafana,nafana
Non stop


How far na, how far na , how far na , how far na
I cover myself with nafana, nafana, nafana,nafana
Non stop


Baby no let me go, ragabomi…
Last night I missed your call I swear I'm sorry…
Ko ko ko ko ko
I’m knocking at your door fun mi kokoro o
Funmilayo, fun mi ni ginger
Jadesola o, bursting my liver
Oya nisho’n be o
Me i don like am nisho’n be o
Oya bebe’n be o
Labe sokoto bebe’n be o

I for don free am na her baka wey dey treasure me
Ayakata the baney too dey tension me
You go question me
Loss of memory
Same ikebe cause wahala for methodist
Agatha my matter no be kpalasa
For your matter i go casablanca
Give you rattata
Still collect you for caravan
Give you the money for my agbada


Ayama o , omaeama you don really spoil
Man otela o
The thing you do e dey give me joy
Chukwu ekwela o
Make devil no make you leave the boy
Olera o
The hole in my heart you fill a void

Suzieee…
I dey toss d gongo niye
She be screaming oooweee
She dey beg me make i step down slowly
I dey throttle the engine the engine nearly suuweee
Suuweeee…


How far na, how far na , how far na , how far na
I cover myself with nafana, nafana, nafana,nafana
Non stop

How far na, how far na , how far na , how far na
I cover myself with nafana, nafana, nafana,nafana
Non stop

Izz LA o
Na clemzy knack the beat oo yeah yeah…








Official Audio by - "Nobody Like Zaza" © 2025 Rasaki Music Ltd / EMPIRE

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)