POPNABLE nigeria nigeria

  • Oju-iwe akọọkan
  • Radio Hits 2024
  • Radio Popnable
  • Forukọsilẹ
  • Wo ile
  • Iwari
    • Iwari
    • Awọn Orin
    • Awọn Oṣere Orin
  • Awọn Aworan Orin
    • Awọn Aworan Orin
    • Gbona 100 Songs - Daily
    • Top 100 Songs - Daily
    • Top 40 Awọn Orin
  • Oju-iwe akọọkan
  • nigeria
  • Awọn orin
  • One Trouser
  • Lyrics Ati Ogbufọ

Lyrics Ati Ogbufọ - One Trouser

— kọrin nipasẹ Falz

"One Trouser" orin ati awọn itumọ. Ṣawari ẹniti o kọ orin yii. Wa tani o nse ati oludari fidio orin yii. "One Trouser" olupilẹṣẹ, awọn orin, iṣeto, awọn iru ẹrọ ṣiṣanwọle, ati bẹbẹ lọ. "One Trouser" jẹ orin ti a ṣe lori english. "One Trouser" jẹ orin nipasẹ Falz
  • Oju-iwe akọọkan
  • lyrics ati ogbufọ
  • orin shatti
  • awọn iṣiro
  • dukia
  • ra orin naa
One Trouser Fidio Orin
Download New Songs

Listen & stream

×

Wo lori Youtube

×
Fidio
One Trouser
Orilẹ-ede


 Nigeria Nigeria
Fi kun
01/01/1970
Iroyin
[Ko orin jẹmọ ] [Fi Jẹmọ olorin] [Yọ Oṣere ti o sopọ mọ] [Fi Lyrics] [Ṣafikun Itumọ Lyrics]

"One Trouser" Awọn orin kikọ

"One Trouser" ni awọn orin ni ede english.
"One Trouser" Itumo wa lati english ede ati pe ko ṣe iyipada lọwọlọwọ si itumọ Gẹẹsi.

STREAM EVERYWHERE:

Directed by Dammy Twitch

Starring:
FalzTheBahdGuy
DemolaLagos
MC Lively
Lateef Adedimeji
ShodyTheTurnUpKing,

Road rage is often a comical occurrence in Lagos - Africa's most populated city.

In 'One Trouser', Jimi - a seemingly wealthy, but aggressive character, is involved in a traffic accident with an okada.

The song details the hilarious situation, the conversations and thoughts of the parties involved, as well as observers at the fictional scene.

LYRICS
Jimi dey vex he come dey shout
(O ti ya were)
For Marwa roundabout
(Kilo wi)

Mr Jimi dey follow Okada shout
(You dey mad oh)
For Marwa roundabout hey!

Jimi wa motor, biggy biggy motor
Jimi olowo, he just win the lotto

So, He put a brand new Range on the titi
But on that same day


Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt
The fit e tough who go come to settle
Dem just dey para dem dey curse their self
Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex
Shey you want to test you go learn your lesson
Hold my shirt you want dey flex?
Who born you sef ?

Tell me who is mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down

Hold me oh hold me oh
Hold me oh hold me oh
I fit to Shey were gan for here
(You never see anything)
E for better make dem hold us oh
E for better make dem hold us
Somebody stop us
maybe call police and try to report us
Some people stop but dem just want focus

I no know say person fit kolo like this oh
(Baba yi ni were gan)
Na this person wey drive this Jeep oh
(Hey o ga o!)
Na when this Danfo dey commot my street oh
(Kurombe)
Wey he just take speed enter that Jeep oh

Yepa! He don buy market
Instead to relax make he try quiet
He want still dey show that he have madness
He don’t know madness e pass madness
(O ma shey o)


Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop


One man reverse he commot him shirt
The fit e tough who go come to settle
Dem just dey para dem dey curse their self
Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex
Shey you want to test you go learn your lesson
Hold my shirt you want dey flex?
Who born you sef ?

Tell me who is mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down

Hold me oh hold me oh
Hold me oh hold me oh
I fit to Shey were gan for here

Hold me oh hold me oh
Hold me oh hold me oh
I fit to Shey were gan for here

Property of Bahdguys Entertainment Limited, under license to Jungle Entertainment Ventures.

#BopDaddy #OneTrouser #Falz #Lagos

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)